Posts

Showing posts with the label Proverbs

Nigeria proverbs for pidgin

Image
Nigeria proverbs for pidgin Man wey naked no dey put hand for pocket loose translation: You can’t do somethings if there are no certain conditions. Chicken wey run way from borno go Ibadan go still end up inside  pot of soup loose translation: You Can’t Run Away From Your Destiny Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap loose translation: Keep calm! Nothing last  forever Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef loose translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! Akara and moin moin get the same parent na wetin dey pass tru make dem diffrent loose translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. To piss no hard but fowl no fit. loose translation: It’s easy doesn’t mean everyone can do it. NO matterhow dark room wan be, man go still  locate woman breast. loose translation; There is always a way when something matters much. Custard na just pap wey jand loose translation: Appearances ar