Posts

Showing posts with the label RELIGION

PASTOR CHRIS OYAKHILOME TELL NIGERIAN GOVERNMENT "NO TRY REGULATE GOD'S PEOPLE

Image
PASTOR CHRIS OYAKHILOME TELL NIGERIAN GOVERNMENT "NO TRY REGULATE GOD'S PEOPLE BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM Di overall oga for Christ Embassy, Pastor Chris Oyakhilome don shout give Nigerian Government say make dem no try am at all to reduce Di time wey people fit spend for church on Sunday service. Pastor Chris Oyakhilome Yan say government no get right at all to dey put rules and regulations ontop church plus come still dey put timetable ontop how long services go take. Pastor Chris Oyakhilome talk say make government  allow Christians make dem serve God anyhow wey dem want. According to Pastor Chris, “We must to serve God Di way wey God want make we do am, no bi Di way wey somebody say make do am. Pastor Chris Oyakhilome talk say him surprise say  some people get mind to dey tell us how many hours we fit to spend inside church.  Chai!!!  How dare you? CALL 09012543471 TODAY AND ORDER FOR YOUR EXQUISITE AND QUALITY MALE SHOES. DELIVERY NATI