NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei don collapse, before probe committee

NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei don collapse, before probe committee oga Bunmi Tunji-Ojo step down for live television wen Godswill Akpabio show to reply Joy Nunieh allegation.





NDDC Acting MD, oga Prof. Kemebradikumo Pondei don collapse for probe hearing today oo. The Tori be say as e dey hot for the committee hearing as oga kemebradikumo  dey give account of how much e spend under im watch na im e collapse. Now dem don take am away from for di hearing room.

Drama, fear and chaos for di House Committee hearing on NDDC as Prof. Pondei collapse for chair as e dey ansa kwesion from lawmakers.Many of those wey come wit am begin to press im mouth open and pour am water for face to make sure say dem wake am up from di seizure.

Afta dat dem come evacuate am from di hearing room.



Comments

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.