Lord's Chosen pastor don Rape Two Sister Age 13 and 17 just to Cast out Badluck From Them body.


Lord's Chosen pastor don Rape Two Sister Age 9 and 16 just  to Cast out Badluck From Them body.


Latest Tori for naija.

By Princess Eigbokhan Orih



One Lords Chosen pastor don dey Rapes Two Sister wen dem bi dey Age 9 and 16year 4 years before God catch na  unto say him wan Cast out Badluck From Them body'.

This minister of God for Lord’s Chosen Church don chop knock for head unto say him go play away match with two blood sister wey never reach the age to dey do kerawa as them bi small qhildrens.


The man name Na Pastor Nduka Anyanwu, who dey minister for  the Lord’s Chosen Church, Canaan Land branch in Oshodi, the man no only rape the two sisters him also give them Belle.

According to the NGO wey their middle name Na Stop The Abuse, dem say Nduka start to dey  rape the younger girl when she just bi  9 years old and him come resumed the  raping of the older girl when she bi 16.


 They also talk say  the parents of the girls dey aware but Na dem give the pastor the go ahead to carry go because the pastor  tell them say   the only way him fit  remove the “spiritual mark” for them life wey no dey allow dem get  good things for life na to dey mayam dem”.


Copyright (C) Eagle Hedge multimedia company limited
Join the conversation

Comments

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.