MANY PEOPLE DON PEMEN FOR FRESH ATTACK FOR KADUNA AGAIN.

MANY PEOPLE DON PEMEN FOR FRESH ATTACK FOR KADUNA AGAIN.


By princess Eigbokhan Orih.

Breaking news.

Many many people don pemen for di gbege wey don happened for the fight wey just happened now now now for three communities in dide Zangon Kataf Local Government Area of Kaduna State.

The attack, just dey happen now today  Thursday, eagle hedge online news gather say na bad Belle people wey dey do militia course the attack.


The  communities wey this attack affect na  Kurmin Masara, Apyia Shyim, and Takmawai .

Di fresh killings come few days after the  men wey sabi i.e security agencies come  protect the vulnerable communities for the state to make sure say the militia no come kill  the people again. Upon all they still come attack three villages.

The Inspector-General of Police, Mohammed Adamu don direct the Commissioner of Police, Kaduna State Police Command to send plenty plenty uniform men to go secure the area.


Una go remember say  the Kaduna State Government be don imposed a 24-hour curfew for Zangon Kataf and Kauru Local Government Areas on June 11th, 2020.

For adverts placement please call 09012543471.

Copyright (C) Eagle Hedge Online News

Comments

  1. D matter dey very painful? Our soldiers dem dey tryyyy but make dem end this gbege! Abeg hep me tel dem.

    ReplyDelete

Post a Comment

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.