President Buhari’s Daughter, Hanan, go soon marry Special adviser to Fashola

President Buhari’s Daughter, Hanan, go soon marry Special adviser to Fashola 


BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM


one of di pikin of President Muhammadu Buhari, don package finish. Dis girl wey her name bi Hanan, don gree say she go marry Mohammed Turad.
Mohammed Turad na di special adviser to  Lagos State governor before before wey also bi Minister of Works, Babatunde Fashola SAN.

As Di matter bi, Di marriage suppose happen on di September 4, 2020.


make clear Una say Mohammed Turad na di son of Alhaji Mahmud Sani Sha’aban. 
Alhaji Mahmud Sani Sha’aban na senator wey been represent Zaria for House of Representatives from May 2003 to May 2007.
Alhaji Mahmud Sani Sha’aban na also ACTION CONGRESS OF NIGERIA (ACN) governorship candidate before before for Kaduna State.
Una remember say, once upon a time, Aisha Buhari, been go Dubai,  inside Mohammed Indimi private jet.
 Aisha BUHARI enter Dubai sake of say, she wan go buy fine fine things wey dem go use for her daughter (Hanan) wedding.

Make I also clear Una say dis lady Hanan, she be graduate of  Ravensbourne University in England and na photography she learn.
 If you get Tori wey you wan make we help you share, send us SMS on (+234)09012543471, 
(+234)09011708783
 
Whatsapp: 
(+234)09012543471, (+234)09011708783, 

Email: eaglehedge16@gmail.com

For your advert placement call:
(+234)09012543471, 
(+234)09011708783


EAGLE HEDGE MULTI MEDIA COMPANY
All rights dey reserved. This material and any other digital content wey dey for  this platform make you no reproduced, published, broadcast, rewrite or distribute in full or in part, without di permission of 
EAGLE HEDGE MULTI MEDIA COMPANY.

FOR YOUR ADVERT PLACEMENT CONTACT US

Copyright (C) 2020  Eagle Hedge Online News.

Comments

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.