Tribunal Don cancel Bayelsa governorship election

Tribunal Don cancel Bayelsa governorship election

BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM


Di bayelsa state governorship Election Petition Tribunal wey dey happen inside Abuja, don press pause ontop di election wey make Duoye Diri become governor.

Di tribunal talk say Di governorship election wey happen for inside bayelsa state, on November 16, 2019, get as e bi.
Di tribunal vex and provoke at Di same time sake of say dem no allow Advanced Nigeria Democratic Party, ANDP, follow contest Di election.

Una remember say Advanced Nigeria Democratic Party ANDP been complain give tribunal say Independent National Electoral Commission, INEC, no gree make dem follow contest for Di election.

Na because of Di complain wey ANDP complain give tribunal, na him bi why Di tribunal talk say, chai! na true. Wetin dem do ANDP no make brain. Infact inec no get any power to dey tell any political party say dem no fit to join contest election. tribunal talk say na only court get dat kain power 
MeanWhile, tribunal don order INEC make dem sharperly conduct another bye-election for inside 90 days.

If you get Tori wey you wan make we help you share, send us SMS on (+234)09012543471, 
(+234)09011708783
 
Whatsapp: 
(+234)09012543471, (+234)09011708783, 

Email: eaglehedge16@gmail.com

For your advert placement call:
(+234)09012543471, 
(+234)09011708783


EAGLE HEDGE MULTI MEDIA COMPANY
All rights dey reserved. This material and any other digital content wey dey for  this platform make you no reproduced, published, broadcast, rewrite or distribute in full or in part, without di permission of 
EAGLE HEDGE MULTI MEDIA COMPANY.

FOR YOUR ADVERT PLACEMENT CONTACT US

Copyright (C) 2020  Eagle Hedge Online News.


Comments

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.