APC DON SUSPEND EKITI STATE GOVERNOR FAYEMI

APC Don Suspend Ekiti Governor, Fayemi

BY: ORIH MICHAEL CHINAEMEREM

Di Ekiti State Executive Committee for All Progressives Congress on Friday talk say Di reason wey dem take dey suspend  governor fayemi na because of him many many anti-party activities, especially Di one wey him do for Edo state governorship election . Dem everything wey him do dey contrary to di provisions for inside Article 21 (A) (ii) of APC constitution”.


APC ekiti state dey talk say Governor Fayemi go host Mr Femi Fani- Kayode wey bi PDP member for inside ekiti state, Government House for Ado Ekiti. This one happen when dem dey prepare go Edo elections. APC ekiti state still talk say Governor fayemi follow for Di reason wey make APC loose Governorship election for Oyo State. This na because Governor fayemi go dey support PDP.

Comments

Popular posts from this blog

OWING A HOUSE AT EVER BRIGHT HOMES FIFE GARDENS IS AN ASSURANCE FOR PEACE OF MIND.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE COMMENCES SALE OF FIFE GARDENS.

EVER BRIGHT DEVELOPERS AND REAL ESTATE MAKING STATEMENT WITH REAL ESTATE IN ONDO STATE NIGERIA.