Posts

HOUSE OF REPRESENTATIVES DON DEMAND NAMES OF MEMBERS WEY AKPABIO SAY DEY COLLECT NDDC CONTRACT.

Image
HOUSE OF REPRESENTATIVES  DON DEMAND NAMES OF MEMBERS WEY AKPABIO  SAY DEY COLLECT NDDC CONTRACT. BY PRINCESS EIGBOKHAN ORIH. The House of Representatives don give the Minister of Niger Delta Affairs, oga Godswill Akpabio, 48-hour ultimatum to publish all di names of all members of the 9th National Assembly wey him say collect  60 percent of di contracts wey come out from the Niger Delta Development Commission (NDDC) say na dem collect tam. FOR YOUR QUALITY SHOES CALL US 09012543471 TO PLACE YOUR ORDERS. DELIVERY NATIONWIDE. Di oga Speaker for the House of Representatives, Femi Gbajabiamila, don give  this go ahead the time wey him dey ruling on top of di matter of privileges moved by the minority leader, Ndudi Elumelu, during village meeting (plenary) on Tuesday. Gbajabiamila say make the minister no only publish di names of the lawmakers wey chop from NDDC contracts, but also all the companies and the contracts wey dem don do. everybody

NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei collapse

Image
NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei don collapse, before probe committee 

NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei don collapse, before probe committee

Image
NDDC Acting MD Kemebradikumo Pondei don collapse, before probe committee oga Bunmi Tunji-Ojo step down for live television wen Godswill Akpabio show to reply Joy Nunieh allegation. NDDC Acting MD, oga Prof. Kemebradikumo Pondei don collapse for probe hearing today oo. The Tori be say as e dey hot for the committee hearing as oga kemebradikumo  dey give account of how much e spend under im watch na im e collapse. Now dem don take am away from for di hearing room. Drama, fear and chaos for di House Committee hearing on NDDC as Prof. Pondei collapse for chair as e dey ansa kwesion from lawmakers.Many of those wey come wit am begin to press im mouth open and pour am water for face to make sure say dem wake am up from di seizure. Afta dat dem come evacuate am from di hearing room.

Segun Abraham don give reason why him step down for Akeredolu

Image
Eagle Hedge Onlinenews    By Princess Eigbokhan Orih  The APC governorship Aspirant who don stepped for Governor Oluwarotimi Akeredolu don given reason why him drop for the race. Segun Abraham   don address  his supporters say For the past few days now the leadership of the Party don been dey engaged him on the matter of his decision to contest the Governorship election of Ondo State. Him say After series of discussion with a people wey represent Mr. President, the acting National Chairman and other ogas  of the Party and after him don't think kam  with leadership of his team him don take the  painful decision to withdraw from the race because of  the interest of the people as it e don clear say  him no go fit achieve e aim in the present circumstances. Abraham yan say him go provide further information later. He beg those who feel disappointed by his act and hope say dem go find  place for  their heart to forgive him when him don fully briefed them of the circumstances wey make ka

EVERYBODY WEY I OFFEND ABEG NO VEX. I AM SORRY": AKEREDOLU

Image
" EVERYBODY WEY I OFFEND ABEG NO VEX. I AM SORRY": AKEREDOLU By PRINCESS EOGBOKHAN ORIH   governorship primary for All Progress Congress, APC, Ondo State, don dey near, Governor Rotimi Akeredolu, don talk say him ready to beg to anybodi wey him for don offend since wey him become governor. Governor Akeredolu say make all of dem no vex sake of say make peace dey the ondo state. Akeredolu Yan this one when him go see APC reconciliation committee wey Niger State Governor, Abubakar Bello be the chairman for Akure, ondo state capital. Akeredolu Yan say: “We must to clear road so peace fit enter".  Him also Yan say make all aspirants dem, plus himself put hand for paper come free say anybody wey win, others must to support am. Meanwhile Akeredolu still dey Yan say “Anybody wey him offend, make them sorry. Sake of say make peace for dey.” EagleHedge Online News gather say The reconciliation committee, wey APC Caretaker/Extra Convention Planning Committee, dem setup

The oga before before for NDDC, Joy Nunieh and the oga minister Godswill Akpabio don fight for market square

Image
THE OGA BEFORE BEFORE FOR   NDDC , JOY NUNIEH   AND THE OGA MINISTER   GODWIN AKPABIO DON FIGHT FOR MARKET SQUARE. BY PRINCESS EIGBOKHAN ORIH. Plenty  gbasgbos don dey happen between di former NDDC oga-madam Joy Nunieh, and di minister of Niger Delta Affairs, Senator Godswill Akpabio as di  two oga and madan shook leg inside one trouser. Country people never hear word since wen this two people start their fight unto thief thief matter wey don  shele for inside NDDC. As di gbasgbos between di two dey blow dey go.  Oga President Muhammadu Buhari on the On February 19 2020, comot  madam Nunieh as acting Managing Director of di Niger Delta Development Commission (NCDC) come put Kemebradikumo Daniel Pondei to take ova. Oga Presido also order di audit of NDDC 2019 account unto say goment don pump billions of naira for di agency but notin to show for am. Di case com get k leg as the kwanta between di oga madam Joy and Akpabio com  catch fire on Saturday 11 July, afta madam Nunieh

THE LIVING FAITH DECONESS WEY USE HOT KNIFE PLUS LIGHTER BURN 14 YEAR OLD GIRL DEY JAIL

Image
Stori don full ground berekete. Una remember hanty Yemi Awolola, wey be deaconess for Living Faith Church wey dem dey call Winners' Chapel. Dis deconess wey carry hot knife and gas lighter take scatter scatter the genital area,of one 14 year old pikin wey dem put for her hand.  Deconess Yemi awolola don tell court say she dey guilty for everything wey dem say she do. As the matter dey hot, EagleHedge Online don findout say Deconess Awolola even use stick take chuku chuku the small girl vagina. Make Una no forget say this Deconess Awolola, be staff for Nigeria National Petroleum Corporation, NNPC. Deconess Yemi Awolola on Monday because of this matter wey dey ground so reach Magistrate Court 3, for Kaduna, Even as Deconess Yemi Awolola agree say she guilty and say she commit the crime, Justice Bashir Yusuf Shittu, wey be the presiding magistrate, talk say him no fit  to convict Deconess Awolola sake of say the matter take style pass him level but him go still chuk mouth for the matt