Posts

Showing posts from July, 2020

POLICE DON ARREST 35 SUSPECTS FOR KIDNAPPING PLUS OTHER CRIMES.

Image
POLICE DON ARREST 35 SUSPECTS FOR KIDNAPPING PLUS OTHER CRIMES. BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM Police Intelligence Response Team (IRT) don arrest thirty-five (35) suspects. Dem catch all di  suspects for different area for obodo Nigeria.  Dem gbab dis suspects dem because dem put hand for plenty plenty bad bad tins wey be kidnapping, armed robbery. Una remember say Nigerian police don knack hand for chest come talk say pikin wey say him mama no go sleep, him self no fit to sleep. Police don agree say dem no go rest until they pursue people wey dey commit crime for obodo Nigeria.   Among Di suspected criminals wey dem arrest na one 52 year old pastor wey bi Di Founder and General Overseer of New Life Ministry, Lukosi, in Shagamu Area of Ogun State pastor Adetokumbo Adenopo plus him gang members wey bi Chigozie Williams, Ugoji Linus plus Emmanuel Chris Ani. Dis pastor plus him gang members kidnap Mr Jonathan Ekpo. pastor tell Nigeria Police operatives say

Ghanaian Traders Say make Nigerian traders no sell For Ghana again.

Image
Ghanaian Traders Say make Nigerian traders no sell For Ghana again. BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM Okokobioko! Chai no bi small kasala dey burst for Ghana. Na as we hear Di Tori, na so we go bring am give Una. No bi small gbege dey happen for inside Abossey Okai spare parts market for Accra, Ghana. Na so all Ghana market people dem lock-up all di shops of Nigerian traders. CALL PRESIDENT MALL ON 09012543471 FOR YOUR EXQUISITE AND QUALITY SHOES. DELIVERY NATIONWIDE WITHIN 48HRS. Una know say The Ghanaian traders dem don provoke infact dem talk say for inside Ghana, Di law no gree any foreigner make him dey sell for retail. Di Ghana traders talk say Di  Nigerian traders dey sell substandard products.  E no finish for there. Di Ghana traders talk say Nigerian traders dey sell Di substandard goods for low prices and dis Kain tin dey kill their business. Di local market people for Ghana dey para. Dey even claim say  Nigerians get plenty money and dem dey use

SENATOR GODSWILL AKPABIO DON ENTER N81.5BILLION NDDC MONEY PALAVA

Image
SENATOR GODSWILL AKPABIO PALAVA NEVER FINISH UNTOP N81.5BILLION NDDC MONEY. HE MUST TO MENTION NAMES OF WHO COLLECT CONTRACT. CLICK TO WATCH WHAT HAPPENED Call President MALL on 09012543471 for your quality and exclusive male shoes for all occasions. Delivery NATIONWIDE WITHIN 24hrs For your classic looks and designs on any fabric call ENE'S STICHES today on 09031364264 Come let's make you look like a star COPYRIGHT (C) 2020 EAGLEHEDGE MULTIMEDIA COMPANY LIMITED FOR ADVERT PLACEMENT PLEASE CALL 09012543471  08033207022

NIGERIAN WOMAN DOCTOR GET CURE FOR COVID 19

Image
NIGERIAN WOMAN DOCTOR TALK SAY SHE GET CURE FOR COVID 19. WATCH VIDEO BELOW. For your latest designs call Ene's Stiches today. Call President MALL for your latest and quality shoes on 09012543471. Delivery NATIONWIDE WITHIN 24hrs. Copyright (c) 2020 EAGLEHEDGE MULTIMEDIA COMPANY LIMITED FOR ADVERT PLACEMENT PLEASE CALL 08033207022 09012543471

Zamfara Lawmaker don share Detergent, Cloth Pegs Plus Local Pressing Iron As Empowerment.

Image
Zamfara Lawmaker don share Detergent, Cloth Pegs Plus Local Pressing Iron As Empowerment . BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM My people our Tori blow us reach zamfara where Hon. Kabiru Mai-Palace wey dey rep Gusau/Tsafe for zamfara state, don give 120 women for Tsafe Local Government Area of Zamfara multi-million naira empowerment. Na for inside Tsafe town him launch Di empowerment. For dis level, Di people collect plenty plenty things wey bi like Refrigerators, Grinding and Sewing Machines, Clothes Pegs, Local pressing irons, detergents, fetching bowls plus other items, wey dem fit dey use hustle . Hon. Mai-Palace talk say dis thing wey him do so, na to help support wetin zamfara state government dey do so people go get work, plus make hunger no kill people sake of say dem no get money especially women. Meanwhile Di PDP Chairman for zamfara state, Alhaji Ibrahim Mallaha, thank di lawmaker well well for di correct sense plus mind wey him get take do di empo

BREAKING NEWS. BUHARI DON CONDUCT NAMING CEREMONY FOR NIGERIA RAILWAY STATION.

Image
BREAKING NEWS ‼️ PRINCESS EIGBOKHAN ORIH. Eagle hedge online news. President Muhammadu Buhari don approved the naming ceremony of some railway stations for nigeria. the Lagos-Ibadan and the Itakpe-Ajaokuta-Warri corridors he say na after better Nigerian people. 1. Apapa Station don bi  Bola Ahmed Tinubu Station 2. Ebute Meta  Station don become late Mobolaji Johnson station 3. Agege Station as Babatunde Raji Fashola Station 4. Agbado Station na Lateef Jakande Station 5. Kajoola Station as Yemi Osinbajo Station 6. Papalanto Station don become Funmilayo Ransome-Kuti Station. 7. Abeokuta Station na Wole Soyinka Station. 8. Olodo Station bi Segun Osoba Station. 9. Omio-Adio Station na Ladoke Akintola Station 10. Ibadan Station bi Obafemi Awolowo Station 11. Operartions Control Center don be  Alex Ekwueme Station. visits our online store for any designer shoes for that special occasion on www.eaglehedgemultimedia.business.site Or call us today

GOVERNOR AKEREDOLU THE MAN FOR THE MOMENT WITH BITUMEN EXPLOITATION

Image
GOVERNOR AKEREDOLU THE MAN FOR THE MOMENT WITH BITUMEN EXPLOITATION. BY PRINCESS EIGBOKHAN ORIH. CITADEL TOWER. The supreme quality of Governor Akeredolu’s leadership is his unquestionably integrity in Honesty and transparency which are the two important ingredients to been a good leader. Governor Oluwarotimi has provided the processes and institutions that has provided visible results from infrastructure to the economy boost in human capital development etc. while making the best use of resources at his disposal.  As a Governor of Ondo State Akeredolu has a futuristic vision and knows how to turn his ideas into real world success stories. In this article, we take an in depth look at some of the important leadership qualities that has separated governor Oluwarotimi Akeredolu SAN from the past governors in Ondo State. Apart from having a futuristic vision, the Ondo State Governor has the ability to make decisions in the interest of the people. Decisions taken by

Yakubu Dogara, don come All Progressives Congress (APC) again.

Image
Yakubu Dogara, don come All Progressives Congress (APC) again. BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM 24 JULY 2020 Una don hear say Di oga before before for House of representatives wey dem dey call "SPEAKER" Yakubu Dogara don come back to APC? Di Governor of Yobe state wey also bi Di acting Chairman of APC, Mai Mala Buni, tell EagleHedge Online news for Friday. Oga mai mala buni yan dis one after him plus oga Dogara go meet oga President Muhammadu Buhari for presidential villa. Oga Buni yan say president BUHARI  welcome oga Dogara well well. Meanwhile oga Buni don talk say why oga Dogara leave APC before no bi wetin we suppose to dey talk again but as Dogara don show so, come go see oga President Buhari, na make dem for join body come carry APC go higher level. CALL PRESIDENT MALL ON 09012543471 FOR YOUR EXQUISITE AND QUALITY SHOES. DELIVERY NATIONWIDE.  Di oga before before for House of representatives Yakubu Dogara don clear everybody say make dem

Nigerian man write letter give 'Abuja witches and wizards.

Image
Nigerian man write letter give 'Abuja witches and wizards. BY ORIH MICHAEL CHINAEMEREM 23 JULY 2029 My country, my country. For dis obodo Nigeria, wonder no go ever end.  Wetin EagleHedge Online news no go use ear hear. But as we hear am, na so we go Yan Una. Una fit imagine, one guy man wey him Facebook name na ''Last Battalion'' done provoke come carry gbege go meet witches plus wizards dem for Abuja.  Dis guy man use all alacrity take write letter give Association Of Witches and Wizards Nigeria, Kubwa-Abuja chapter. For di letter, Last Battalion talk say him dey warn Di witches plus wizards dem make dem stop to dey lllsend their ''recruits plus apprentice'' dem come him room again. Last Battalion put him letter on top social media after him don popo one cat wey come near him domot. As him kpai Di cat na so him post Di cat wey him kill ontop social media come write: LETTER TO WITCHCRAFT ASSOCIATION OF NIGERIA KUB

Eyitayo Jegede Don Wins Ondo PDP Primary.

Image
Eyitayo Jegede Wins Ondo PDP Primary By Princess Eigbokhan Orih 23 July 2020 Di Tori don get shape as Eyitayo Jegede don win PDP governorship primary election  for Ondo State.   As dem say "on your mark get ready go", na so Eyitayo Jegede take run pass all di other aspirants dem come carry first position. So as the Tori dey hot, EYITAYO JEGEDE be di authentic  Peoples Democratic Party  (PDP)’s governorship candidate for the Ondo State governorship election wey go happen on October 10 2020. Na for Wednesday 22nd July 2020 we hear  say Jegede win Di primary election. Dis one happen after all di  delegates dem don cast votes for the PDP party primary wey happen for inside International Culture and Events Center, (dome) for Akure, ondo state. EagleHedge Online news hear say EYITAYO JEGEDE take 888 votes take win di Deputy Governor of ondo state, Agboola Ajayi; wey get 657 votes plus all di other seven aspirants wey waka come Di race. other aspirants wey wa

Big Brother Naija na evil something, No watch am again – CAN

Image
Big Brother Naija na evil something, No watch am again – CAN By: PRINCESS EIGBOKHAN ORIH Di Christian Association of Nigeria don carry megaphone dey tell all di political office holders plus to whom it may concern say make dem no allow bad bad tinz to dey happen again. But  instead, make dem try dey run tinz wey go promote  justice, better sense plus make e be tinz wey go make baba God Almighty plus humanity dey Joli. CAN provoke come knack hand for chest say make nobody watch Big Brother Naija, sake of say the programme na evil sumtin. CAN say make every Nigerians to join dem to dey say I no gree for di show. Di Chairman of Christian Association of Nigeria CAN for Rivers State, Stanley Dimkpa made Yan say mall government people dem chuk mouth for dis matter sake of say make dem stop to dey show Big Brother NAIJA.  CALL US ON 09012543471 TO PLACE YOUR ORDERS FOR YOUR QUALITY EXQUISITE SHOES. DELIVERY NATIONWIDE. Dimkpa talk say big brother naija get

BREAKING NEWS: COVID 19 DON VISIT EKITI GOVERNMENT HOUSE.

Image
Ekiti state Governor kayode fayemi don catch covid and him don text positive to di virus. I is coming back with many tori on this news. Call us for your shoes today on 09012543471.  for your events coverage Looking sparkling is our hand work.  EAGLE HEDGE MULTIMEDIA COMPANY LIMITED on Google: https://posts.gle/sNYpW WELCOME TO PRESIDENT MALL. πŸ‘ πŸ‘πŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒπŸ’ƒ An online shopping mall. Where you get value for your money. We satisfy customers who want quality products such as: shoes clothes hand bags jewelries   And other accessories for both men, women and children at affordable prices.   We pride ourselves in making sure our customers gets prompt and on time delivery  of goods ordered Nation wide and without complainπŸ‘ŒπŸ‘Œ Please save our number on your phone to get updates on new arrivals and for prompt bookings. πŸ‘πŸ‘πŸ‘πŸ‘ +2349012543471 Copyright eagle hedge online news.